Skip to main content

Tekno - Yawa - Song Lyrics


Song - Yawa
Artist - Tekno

Yawa - Song Lyrics

Monica no be today
Me and you don dey fight e don tey
I no go pursue woman I go change my ways

I go reduce the panana
I no go do it again oh

If you leave me yawa go dey (See gobe)
Baby Yawa go dey
My Baby if you leave me yawa go dey (see gobe)
Baby yawa go dey oh
Only you go chop belle full
I no go play you for A fool
No be April fool
This is how i used to do
Only you go chop belle full
No be April fool
Cassava for two
Baby all for you…

Oh my baby forgive oh
I no go do it again
Oh my baby forgive oh
I no go do it again oh

Baby I no get excuse
Her body do kunfu
You say pilo no be fine
She do me one by two eh
Oyemu aki alcohol
Na hin I shack shaki all
My eye come dey turn I come dey fall oh
Na hin she catch me

If you leave me yawa go dey (See gobe)
Baby Yawa go dey
My Baby if you leave me yawa go dey (see gobe)
Baby yawa go dey oh
Only you go chop belle full
I no go play you for A fool
No be April fool
This is how i used to do
Only you go chop belle full
No be April fool
Cassava for two
Baby all for you…

I'll stay away from these girls, all of me for you
I'll go blind on sisters, gat my eyes on you
Anything you want make me do, i do
Baby I cross my heart for you
And I'll go gaga for you
Forget Diana for you
Anything you want make me do, I do yeah
I'll show my love for you, yea
My baby boo. and you should know oh

Baby If you leave me yawa go dey (See gobe)
Baby Yawa go dey
My Baby if you leave me yawa go dey (see gobe)
Baby yawa go dey oh
Only you go chop belle full
I no go play you for A fool
No be April fool
This is how I used to do
Only you go chop belle full
No be April fool
Cassava for two
Baby all for you…

Monica eh, oh my baby forgive oh
I no go do it again, I no go do it again oh
oh my baby forgive oh
I no go do it again, I no go do it again oh

[PUBLISHED WITH LOVE ONLY ON WWW.LYRICMINE.COM]

Comments

Popular posts from this blog

Wonder Woman 1984 - Official Main Trailer

Technology: PUBG मोबाइल इंडिया बैन एक नया मोड़ लेता है क्योंकि यह यूजर प्राइवेसी पॉलिसी को अपडेट करता है

PUBG मोबाइल ने भारत में उपयोगकर्ताओं के लिए अपनी गोपनीयता नीति को अपडेट कर दिया है। देश में हाल ही में अपने उपयोगकर्ताओं के लिए एक नया अपडेट दिया गया था, जिसमें एक नया नोटिफिकेशन शामिल है, जो इसकी पुष्टि करता है। व्यक्तिगत जानकारी कैसे संसाधित की जाती है, इसके बारे में बेहतर पारदर्शिता प्रदान करने के लिए गोपनीयता नीति में बदलाव किए गए हैं। भारत में हाल ही में 59 चीनी ऐप्स पर प्रतिबंध लगाने के बाद गोपनीयता नीति में अपडेट शामिल है, जिसमें टिकटॉक, कैमस्कैनर, शेयरिट, शीन और बहुत कुछ शामिल हैं। इस सप्ताह के शुरू में हमने आईटी मंत्रालय द्वारा जारी एक आदेश के बारे में बताया जिसमें 47 और चीनी ऐप जोड़े गए हैं जो कि पहले से प्रतिबंधित किए गए ऐप्स के क्लोन थे। यह भी सुझाव दिया गया था कि जिन लोगों पर प्रतिबंध लगाया गया था, उनके अलावा 250 से अधिक अन्य ऐप भी PUBG मोबाइल सहित किसी भी उपयोगकर्ता की गोपनीयता या राष्ट्रीय सुरक्षा उल्लंघनों के लिए जांच के दायरे में थे। PUBG मोबाइल इंडिया ने अपने आधिकारिक डिसॉर्ड चैनल पर गोपनीयता नीति में बदलाव का एक कारण बताया है। “इस संबं...

Neha Kakkar - Ring - Song Lyrics

Song - Ring Artist - Neha Kakkar Ring - Song Lyrics Dilan Wale Saude Enne Hunde Nahi Sukhaale, Lagda Free De Khaate Dil Sada Bhaalein, Haaye Dilan Wale Saude Enne Hunde Nahi Sukhaale, Lagda Free De Khaate Dil Sada Bhaalein, Wangan Mele Ton Charon Badley, Wangan Mele Ton Charon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda, Challa Ungli Ch Paon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda, Challa Ungli Ch Paon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda.... Gall Mukk Jandi Nahiyo De Ke Red Rose Ve, Zindagi Da Saath Hunda Brha Eee Close Ae, Gall Mukk Jandi Nahiyo De Ke Red Rose Ve, Zindagi Da Saath Hunda Brha Eee Close Ae, Koka Nakk Da Gharaon Badley, Koka Nakk Da Gharaon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda, Challa Ungli Ch Paon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda, Challa Ungli Ch Paon Badley, Sada Heerey Jeha Dil Mangda.... Haan Ishq Ch Kasma Nibhaoniyan Ne Paindiyan, Jaan Diyan Baaziyan Vi Laoniyan Ne Paindiyan, Haaye Ishq Ch Kasma Nibhaoniyan Ne Paindiyan, Jaan Diyan Baaziyan Vi Laoniyan Ne Paindiyan, Kanni Jhu...